Check Dollar(USD) to Naira Black Market Exchange Rate Today!

Asake – Nzaza Lyrics

Nzaza Lyrics by Asake

Asake Sunmomi Lyrics
Asake – Sunmomi Lyrics Audio

Get New DJ Mixes

You may get the lyrics to Asake‘s current number-one hit, “Nzaza,” on your preferred website. Asake is a talented YBNL newly signed artiste and Southwestern Nigerian singer and songwriter.

Six9ja.com has made a song from Asake’s recently released studio EP, “Nzaza,” is accessible online. In the world of music producer, Asake is a rising talent.

Download Audio Asake – Nzaza Mp3 Here

Asake – Nzaza Lyrics

Tune into the kings of sounds and blues

Iyanu yen shock won bakan biti badboy timz
Say wetin go be go be, dem no fit hold me on G
Won le le, won le le, won le le
From Ojuelegba to Ekate oh
I show dem pepper kin to sanle
Because I know my dream, mi o kere oh
Jazz on jazz but their jazz don cast
Only strong fit to fit survive
See am for my dream as I wear my crown
Get down on my knees and I pray to jah ah

Person wey no work oh
Tell me how e wan chop
Mehn I don’t know know
Heavenly sound from the street
That’s how we roll, yе, ye
Emi o kere oh, еmi o kere oh, ye, ye
Emi o kere, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan
Emi o kere oh, emi o kere
Emi o kere oh, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan

Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza

So many kilokanmi
How many me I wan talk
So many friends dey envy
But me I no dey see them
As I dey guide, I dey look, I dey tan won
Anybody wa mo ma kan won oh
Emi lomo tan ni kole pagan
Now I dey do big thing, I be lion
My head strong pass coconut
Dem try, dem no reach me on God
Anything wey you wish me, me I wish you back
Omo make I focus on my grind oh

Person wey no work oh
Tell me how e wan chop
Mehn I don’t know know
Heavenly sound from the street
That’s how we roll, ye, ye
Emi o kere oh, emi o kere oh, ye, ye
Emi o kere, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan
Emi o kere oh, mi o kere
Emi o kere oh, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan

Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza

  Check Dollar (USD) To Naira Black Market Exchange Rate Today

Do you find Six9ja useful? Click here to give us five stars rating!

More
Asake
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Earn $100 Chating Online