Check Dollar(USD) to Naira Black Market Exchange Rate Today!

Boy Spyce – Folake (Lyrics)

Official 'Folake' Lyrics by Boy Spyce

Boy Spyce (Lyrics)
Boy Spyce (Lyrics)

Get New DJ Mixes

Boy Spyce from Mavin records rising star is well back with another melodious lyric new tune named “Folake”.

DOWNLOAD AUDIO Boy Spyce – Folake MP3

And

DOWNLOAD AUDIO Boy Spyce – Folake INSTRUMENTAL BEAT MP3

Boy Spyce – Folake Lyrics

Intro
Cinemato
Snap mi fine cinemato
Illuminate
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono

Chorus
Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
‘Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara

Verse
Automatic
You’re romantic
Aromatic
Acrobatic
Problematic
Come drive in my 4matic
Be like magic
Diplomatic
Cinematic
Golibe shey you know say
You and I will live as one
So make you no dey do as askor
She burst my opolo
I don dey soko

Chorus
Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
‘Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara

Bridge
Iwo nikan ni mo fę fę
Iwo nikan ni mo fę fę
Mi o le ta ę bi tętę
Mi o le ta ę bi tętę

Outro
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono
Baby you go rogo
Illuminate
Snap mi fine cinemato

Read Other Latest Music Lyrics Here

 

  Check Dollar (USD) To Naira Black Market Exchange Rate Today

Do you find Six9ja useful? Click here to give us five stars rating!

More
Boy Spyce
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Earn $100 Chating Online