Check Dollar(USD) to Naira Black Market Exchange Rate Today!

Burna Boy – Common Person Lyrics

Common Person Lyrics by Burna Boy

Burna Boy Ft. Khalid – Wild Dreams Lyrics mp3 download
Burna Boy Ft. Khalid – Wild Dreams Lyrics Audio

Get New DJ Mixes

Here we are again to serve you with an amazing and awesome soundtrack and music lyrics of Burna Boy‘s latest impressive song dubbed “Common Person”.

Furthermore, if you are yet to download it, don’t fret !!! you may get it here, along with the lyrics.

Download Audio Burna Boy – Common Person Mp3

Common Person Lyrics by Burna Boy

Read And Listen To Burna Boy – Common Person Lyrics

[Intro]
(Bong)
(Bong killa)

[Verse 1]
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do mе jo
Mm, balanso
Even as things no dey go my way
Even in days whеre no get nothing at all
Mm, balanso

[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm, balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job
Mm, balanso

[Instrumental Break]

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own

Don't Miss Latest News!!!

  Check Dollar (USD) To Naira Black Market Exchange Rate Today

Do you find Six9ja useful? Click here to give us five stars rating!

More
Burna Boy

Join the Discussion

Comments (1)
  1. Anonymous

    2 years ago

    Burns you try

    Reply

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Earn $100 Chating Online