Six9ja
  • Home
  • Music
  • Mixtape
  • Albums
  • Music Video
  • Articles
  • Lyrics
  • New Songs
    New Songs
  • Trending Songs
    Trending Songs
  • Coming Soon!
    Coming Soon!
  • New Videos
    New Videos
  • New Albums
    New Albums
  • Hottest DJ Mix
    Hottest DJ Mix
DOWNLOAD MP3

(Instrumental) Runtown – If E Happen For Lagos

DJ Valentino
Published Monday, 10 November 2025, 6:17 am
Link is copied
Share
Share this withClose
Share via messengerShare via emailShare via flipboard
Comment nowComments

instrumental of the song If E Happen For Lagos by Runtown

DOWNLOAD MP3

This instrumental was produced as a remake. Runtown released this song on 24th December 2020

DOWNLOAD MP3

Listen and share thoughts below:

DOWNLOAD INSTRUMENTAL

If E Happen For Lagos by Runtown lyrics

If you no know big man ,you never know person
You no shine your eyes ,you never see something
You never party for eko ,omo you never do nothing
Government na yawa,dem no Dey do nothingVerse 1
Na so dem waKa ,waka , waka
Everybody searching for the answer
The matter ,matter ,matter
If you ask me ,who I go ask am
Omo Wetin Dey pa pa pa
Governor talk say na federal
The same reason why the rich is getting richer na the rеason why poor man still Dey japa

If e happen for Lagos
Makе e Dey inside Lagos
And as e happen for Lagos
Make e Dey inside Lagos

If you no know big man ,you never know person
You no shine your eyes ,you never see something
You never party for eko ,omo you never do nothing
Government na yawa,dem no Dey do nothing

Verse2
Gats keep am on a low
Eyes on my money gats keep am on the low
Gidi gidi gada gada no Dey win fight
So we bring the fire brother me i can’t shout

Shey cos you see me in a Bentley
You want to friend me ,just to end me
Shey na my fault say God Dey bless meNa so dem waKa ,waka , waka
Everybody searching for the answer
The matter ,matter ,matter
If you ask me ,who I go ask am
Omo Wetin Dey pa pa pa
Governor talk say na federal
The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa

If e happen for Lagos
Make e Dey inside Lagos
And as e happen for Lagos
Make e Dey inside Lagos

If you no know big man ,you never know person
You no shine your eyes ,you never see something
You never party for eko ,omo you never do nothing
Government na yawa,dem no Dey do nothing

Related topics
  • Instrumental
  • Runtown
Link is copied
Share
Share this withClose
Share via messengerShare via emailShare via flipboard
Comment nowComments

Top 20 Songs Right Now!

Korede Bello – Numba 1

Korede Bello – Numba 1

Guchi – Your Love Ft Camden Cox

Guchi – Your Love Ft Camden Cox

Jamopyper – Friday Night Ft. Rybeena

Jamopyper – Friday Night Ft. Rybeena

Mavins – Waka Ft JVXN, Don Jazzy & Deeno

Mavins – Waka Ft JVXN, Don Jazzy & Deeno

Smur Lee – Deliver ft. DJ Maphorisa, Focalistic, Ch’cco, Mluusician & BigBaller_Ceo

Smur Lee – Deliver ft. DJ Maphorisa, Focalistic, Ch’cco, Mluusician & BigBaller_Ceo

BoyPee – Choice

BoyPee – Choice

Izztopik – Acct Number (Omalicha) Ft. Berri-Tiga & Rord Kelly

Izztopik – Acct Number (Omalicha) Ft. Berri-Tiga & Rord Kelly

DJ Yk Mule – Indomie

DJ Yk Mule – Indomie

Soundz – Bleu (Album)

Soundz – Shayla ft. Lasmid

Johnny Drille – I'm Available

Johnny Drille – I’m Available

Charlotte DIPANDA – Survivor Ft. DAVIDO

Charlotte DIPANDA – Survivor Ft. DAVIDO

L.A.X – Belinda ft. Olamide

L.A.X – Belinda ft. Olamide

255 – TRINITY Album

255 – Kolumbo (with Babyboy AV) Ft. Babyboy AV

255 – TRINITY Album

255 – A Lot (with Victony) ft Victony

Dapper – Scenes ft. L.A.X, Rybeena, Lasmid & Kashcoming

Dapper – Scenes ft. L.A.X, Rybeena, Lasmid & Kashcoming

Salle – Love From The Nineties

Salle – Love From The Nineties

Dwillsharmony – Kalakuta Riddim (Yeba)

Dwillsharmony – Kalakuta Riddim (Yeba)

Mr Eazi – Maison Rouge EP

Mr Eazi – Wait For Your Love

Mr Eazi – Maison Rouge EP

Mr Eazi – Make E No Tey

Mr Eazi – Maison Rouge EP

Mr Eazi – Corny

Show More Top Songs
DOWNLOAD MP3

Don't Miss

Vyno Keys – Dub Hub Muziq Vol. 1 Album

Vyno Keys – WHY WHY Ft. Da Trill, ShakaMan YKTV, Deejay Hoodie & Macassette

Channel: Amapiano Music Amapiano Music October 13, 2025 By DJ Perfect
Vyno Keys – Dub Hub Muziq Vol. 1 Album

Vyno Keys – We Met Ft MDU aka TRP & Deejay Hoodie

Channel: Amapiano Music Amapiano Music October 13, 2025 By DJ Perfect
Vyno Keys – Dub Hub Muziq Vol. 1 Album

Vyno Keys – Emnyamazana ft. Deejay Hoodie & PhilaSande

Channel: Amapiano Music Amapiano Music October 13, 2025 By DJ Perfect
Vyno Keys – Dub Hub Muziq Vol. 1 Album

Vyno Keys – Dali ft. B33kay SA & Debow Taliana

Channel: Amapiano Music Amapiano Music October 13, 2025 By DJ Perfect
Vyno Keys – Dub Hub Muziq Vol. 1 Album

Vyno Keys – Trip To Midrand ft Fakewell

Channel: Amapiano Music Amapiano Music October 13, 2025 By DJ Perfect
Six9ja Footer Logo
  • © 2025 Six9ja
  • Designed by Expertsubmit
  • About Us
  • Contact Us
  • Privacy Policy
  • Disclaimer
  • facebook
  • X
  • Instagram