Check Dollar(USD) to Naira Black Market Exchange Rate Today!

Joe El Ft. Davido & Zlatan – Epo Lyrics

Joe El Ft. Davido & Zlatan – Epo Lyrics

Get New DJ Mixes

Joe El – Epo Lyrics Ft. Davido & Zlatan.

LYRICS

[Intro]
Mad o
It’s Joe El
Kapiachumarimarichupaco

[Chorus/Hook – Joe El]
O l’ata , o l’epo
Shekpe
O l’epo , o l’ata
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
Omo nothing do me o
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
I dey hustle on a daily
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
Nothing do you o
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
Still dey hustle on a daily o
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata

[Verse 1 – Joe El]
(?)
I get ginger for body no be lie
Omo nothing pass oche
Because oche get e chair
I get ginger for body no be lie

Them go ask me where I go go
Them wan know the koko
Badman me a go low, solo
Come back make I choko choko
Galala no be konto konto
Sokoto no be Tokyo, shey you know?
This life wey we dey so mikasa sukusa
make you dance your makosa

Ebi o le pa mi o
Ko le pa mi
Ninu aiye yi o mo ni lati j’aiye

[Chorus/Hook – Joe El]
Omo nothing do me o
O l’ata o l’epo
L’epo l’ata
I dey hustle on a daily o
O l’ata , o l’epo
O l’epo o l’ata
Nothing do you o
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
I still dey hustle on a daily
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata

[Verse 2 – Zlatan]
I prefer to die like a lion in the jungle
Than to come city come dey do bingo
I know say I dey try, them dey pray make I fumble
Aiye le she o l’ata o l’epo
This fire just can’t ku this motor can’t taku
Omo ? zanku fi ojo jumo taku
Forward ever backward ke? it is a taboo
E sun mo shishe gba studio pelu daddy

Oya wetin I gain
If I go school, I get certificate, I no fit use am chop
Wetin I gain
O bu owu ego ego ego ego ?
Ego bia ne ba
From darkness to up nepa
Make them see me dey shout heba
Adanma bia ne ba

[Chorus/Hook – Joe El]
Omo nothing do me o
O l’ata o l’epo
L’epo l’ata
I dey hustle on a daily o
O l’ata , o l’epo
O l’epo o l’ata
Nothing do you o
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
I still dey hustle on a daily
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata

[Verse 3 – Davido]
Girl I wanna ride inna your Range Rover
Do the dirty whine do the leg over
Enter jango jangolover
Wanna jam my kele issa take over
Omo I say nothing do me
Jevovah cover me
My mama dey for heaven and she no fit loose guard me
I get too much cash and dem no fit buga mi
And when your boss see me e go hala oga mi
What’s up tonight?
Do you and your friends wanna rock tonight?
Ah make we drink tonight
Do you wanna pop with the gang tonight?
Say what’s up tonight?
E be you, only you, I want chop tonight
Nothing do me o
Make we drink tonight
Do you wanna pop with the gang tonight?

[Chorus/Hook – Joe El]
Omo nothing do me o
O l’ata o l’epo
L’epo l’ata
I dey hustle on a daily o
O l’ata , o l’epo
O l’epo o l’ata
Nothing do you o
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
I still dey hustle on a daily
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata

[Outro]
Baddest
Solshyne on the Beat
Kennis music

Don't Miss Latest News!!!

  Check Dollar (USD) To Naira Black Market Exchange Rate Today

Do you find Six9ja useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Earn $100 Chating Online