Check Dollar(USD) to Naira Black Market Exchange Rate Today!

Adekunle Gold – Don’t Be A Baby Lyrics

Don't Be A Baby song lyrics by Adekunle Gold

Adekunle Gold – Ogaranya Lyrics
Adekunle Gold – Ogaranya Lyrics

Get New DJ Mixes

A well-known Nigerian music sensation and songwriter Adekunle Gold has released a brand sweet music named, “Don’t Be A Baby.” Lyrics

Download Audio Adekunle Gold – Don’t Be A Baby Mp3

DOWNLOAD MP3 SONG

Don’t Be A Baby Lyrics by Adekunle Gold

“Don’t Be A Baby”

Whine for your money, don’t be a baby
Dirty Diane don’t be a baby
Whine fi yah daddy, don’t be a baby
Out in Miami don’t be a baby
Whine for your money, don’t be a baby
Dirty Diane don’t be a baby
Whine fi yah money, don’t be a baby
Out in Miami don’t be a babyNo cannabis but mo jogor
Pon di replay, play my tune make we turn up
(Gaddem)
No go dey doubt like Thomas
I be the lead when I move you follow
Sho mo pe mo ni fe re o
I no dey see tele o (Ooh)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody never, never, never worry me
Olopa limme limme wetin I do
Cos I pull up in a Benz
Won ni o she yahoo
Omo jeje
I no dey do ashawo
And I no be one of them wey dey do Ojoro
10/10 like sweet asaro
And nobody badder, badder, badder (Janmo)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody ever ever worry me, eh

Whine for your money don’t be a baby
Dirty Diane don’t be a baby
Whine fi yah Daddy don’t be a baby
Out in Miami don’t be a baby
Whine for your money don’t be a baby
Dirty Diane don’t be a baby
Whine fi yah Daddy don’t be a baby
Out in Miami don’t be a baby

O jabo Kofo
Ehn ehn o
Se jeje no rush
Ehn ehn o
Tempted to touch
Ehn ehn o
Shey I dey enter ya eye I go give you some
Yawa go burst
Ehn ehn o
Kelemute kelemute
Ehn ehn o
Yekeleba Ye
Make you go check my record I no dey do wayo
Olopa limme limme wetin I do
Cos I pull up in a Benz
Won ni o she yahoo
Omo jeje
I no dey do ashawo
And I no be one of them wey dey do Ojoro
10/10 like sweet asaro
And nobody badder badder (janmo)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody ever ever worry me

Whine for your money, don’t be a baby
Dirty Diane don’t be a baby
Whine fi yah daddy, don’t be a baby
Out in Miami don’t be a baby
Whine for your money, don’t be a baby
Dirty Diane don’t be a baby
Whine for your money, don’t be a baby
Out in Miami don’t be a baby

  Check Dollar (USD) To Naira Black Market Exchange Rate Today

Do you find Six9ja useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Earn $100 Chating Online