Check Dollar(USD) to Naira Black Market Exchange Rate Today!

Burna Boy – On Form Lyrics

On Form song lyrics By Burna Boy

Burna Boy – Giza ft. Seyi Vibez Lyrics
Burna Boy – Giza ft. Seyi Vibez Lyrics

Get New DJ Mixes

Well-known Nigerian brad and sensational songwriterBurna Boy has come to the music stage with a brand new spine-tingling banger called “I Told Them Lyrics.”

Download Burna Boy – On Form Mp3

On Form Lyrics by Olamide

Whoever carry my backwood, bring am out
See backwood for here baba
Come! make una no omila mi Lord o
Bring am
My Lord, Na hin be this
Make e dey my possession

Hmm Hmm (Gba bí, má gba bẹ)
O lọ jìnà, ó tún lọ far
And e no pass through Muritala (Hm-mm)
No carry me for mind (Hm-mm)
I step in the name of love, oh-oh, oh-oh
But now-a-days, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
E shock them as dem see me

Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm Error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbé wo

Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I’m on form

Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi

If I hear, if I hear say I complain
When I’m rocking, I’m rocking your body
Sorry, coming from a long range
And as always, (ahh) we be loving
Anytime you holla me, I’m early
I’ll be lifting early
Ṣe ri, oh-oh, ṣe ri
Ṣe rí, oh-oh, ṣe ri

Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm oh, ero
Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbé wo

Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I’m on form

I no dey too quick to talk, oh, oh
No dey talkative like that, oh, oh
I disguise my opolo, oh, oh
And they not see me at all
No trust my low na thief with my shalo, oh, oh
My jajeli e no stop, oh, oh, oh
This e nostril won’t shame me
Story of my life

Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I’m on form

  Check Dollar (USD) To Naira Black Market Exchange Rate Today

Do you find Six9ja useful? Click here to give us five stars rating!

More
Burna Boy
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Earn $100 Chating Online