Check Dollar(USD) to Naira Black Market Exchange Rate Today!

Davido – Godfather (Lyrics)

Godfather (Lyrics) by Davido

Davido – Timeless EP
Davido – Timeless EP

Get New DJ Mixes

You may get the lyrics to Davido‘s enchanting number-one hit melody, “Godfather,” on your preferred website From Award-winning Nigerian superstar and DMW Music Boss, Davido.

Six9ja.com has made a jam from Davido’s recently delivered studio EP, “Timeless EP,” which is accessible online. In the world of music production, Davido is a rising talent.

Download Audio Davido – Godfather Mp3 Here

Davido – Godfather Lyrics

verse 1
Erima, jẹ ka jọ ko po tua
Make you no go relent (No go relent)
The you ju’badi improper
Shey you want to collect? (Want to collect)
You no I get the connect
Ẹlẹ your body fire oh
Carry fire wey fit flat my tyre oh

Pre-Chorus
Call all my man dem make dem ball out (Ball out)
Tonight I want to call her (Call her)
Igbadun is important (Important)
Igbadun is important (Important)
You no see we are crossing borders (Borders)
The magic we dey chun am (Chun am)
All of my guys are ballers (Ballers)
More balloon for my corner

Chorus
They can’t tell me nothing (Nothing)
Thеy can’t match my energy (Energy)
Balling na normal thing (Normal thing)
Cruising Aston Martin (Martin)
All of thе blessings wey dey come my way (Wey dey come my way)
They are all on God
And if dem try to talk
E go burn them like hot water oh (Like hot water oh), hot water oh
You better look well ko to sọda o, ko to sọda o (ko to sọda oh)
Counting my blessing titi d’ọla o
Oya na grasshopper
Emi n’ikan I be godfather oh (I be godfather oh)
I be the godfather oh
Ahn-ahn-ahn-ahn

Verse 2
I no dey joke with my peace of mind (Of mind)
Pass me the igbo make I feel alright (Alright)
When I’m with you, I’m with you for life
Girl me wanna blow your whistle all night
Baby, put your worries all on me
I want to na money

Pre-Chorus
Call all my man dem make dem ball out (Ball out)
Tonight I want to call her (Call her)
Igbadun is important (Important)
Igbadun is important (Important)
You no see we are crossing borders (Borders)
The magic we dey chun am (Chun am)
All of my guys are ballers (Ballers)
More balloon for my corner

Chorus
They can’t tell me nothing (Nothing)
They can’t match my energy (Energy)
Balling na normal thing (Normal thing)
Cruising Aston Martin (Martin)
All of the blessings wey dey come my way (Wey dey come my way)
They are all from God
And if dem try to talk
E go burn them like hot water oh (Like hot water oh), hot water oh
You better look well ko to sọda o (ko to sọda o), ko to sọda o
Counting my blessing titi d’ọla o
Oya na grasshopper
Emi n’ikan I be godfather oh (I be godfather oh)
I be the godfather

  Check Dollar (USD) To Naira Black Market Exchange Rate Today

Do you find Six9ja useful? Click here to give us five stars rating!

More
Davido
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Earn $100 Chating Online