Check Dollar(USD) to Naira Black Market Exchange Rate Today!

Many Things Lyrics By Bella Shmurda

Bella Shmurda Many Things Lyrics

Bella Shmurda Many Things Lyrics
Many Things Lyrics by Bella Shmurda

Get New DJ Mixes

Bella Shmurda Lyrics

Bella Shmurda is a multi Talented Nigerian singer who has come through with a brand new masterpiece jam captured ‘Many Things’, read the official lyrics to the song below.

STREAM & DOWNLOAD AUDIO: Many Things By Bella Shmurda Mp3

Bella Shmurda – Many Things Lyrics

So many things on my shoulder
Many things wey no matter
Many many things burst my medulla
Only small thing I fit talk sha
So many songs on my folder
All of them must to blow sha
Plenty girls for my WhatsApp
All of them want to know what’s up

See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life

Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say the boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Den ma ride or die
When they see me show
Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say thе boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Dеn ma ride or die
When they see me show

See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life

Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me
I give thanks to the Almighty
For time and life and graces
Annabelle yes you’re naughty
Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me

Check other Lyrics You Might Like HERE

  Check Dollar (USD) To Naira Black Market Exchange Rate Today

Do you find Six9ja useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

Comments (1)
  1. Gods time

    2 years ago

    I love is song

    Reply

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Earn $100 Chating Online